Alleno - "Motide" |
Intro They ma call me Alleno Rabaman!!! Chorus Motide motide awon wizkid wan berru Motide motide awon davido wan berru Oluwa tise funmi lowo ... Oluwa bless me gan gan Oluwa tise ninu ayeni Blessing follow me everywhere Verse 1 When i been de street, dem no de feeling ma banging jam But now oluwa don bless me, dem wanto chilling ma private yatch I say gone are dosee days geal U just de use me play u no fear But now you put on your tele..vision u see me dere u con send Remember when we shutdown lasgidi na Den we went straight to Maiduguri land Dem no believe in d bois hustle but right now dem de feel our jam Bad pass david ati wizzy yeh Dem knw say me get too much effizy yeh All of them dey feeling ma gbedu yeh Oya sarewa gba take it gently yeh Verse 2 Motide motide emi Alleno motide Faraway faraway she no get number ayo jay Oya see dem be feeling ma style. u.s to London dem be feeling ma style See all d ladies wanna come down on me All d real GS wanna count ma money Motide wetin de ma senorita wetin de Make we play make we pray say oluwa has blessed me today I Remember back den in the ghetto All of them saying that we mental I picked up ma scrap with ma producer Made a hit song now dey know who we re chorus Verse 3 Oya calm down nanana yeye **2 I say dey want me to tankerewa dance skelewu I say tankerewa dance skelewu**3 We come make we turn up yeah The gbedu de burst up yeah d hataz b hating on d boy but I swear me just de lock up Its Alleno on d hit yeye And its razz on d beat.. Razz on d beat yeye Chorus Outro |